Seyi Shay - Yolo Yolo (Videoclip Lyrics Versuri Info)











After getting a proper introduction with lovely R&B gem “Airbrush”, Nigerian-based English singer-songwriter Seyi Shay has finally returned with another new single called “Yolo Yolo“.

Lyrics Seyi Shay - Yolo Yolo

Intro:
Eeh Eeh Eeh
Djcoublon

Verse 1:
I just dey sing about my life “my life”
From where I started to where I dey now
I see say many things don happen
Many many besiege that has taught me correct lesson
Oh oh
Nobody wanna be your friend when its bitter
They only claim your friend when its better
After all the storms I don go through
Still ended up a winner, I dey count counting blessing
Help me yolo, yolo yolo yolo yolo

Chorus:
Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo
Yolo Yolo Yolo
Locate your partner dance yolo
Yolo Yolo Yolo Yolo
Give happiness a chance,
Yolo Yolo Yolo
Oya komole, alabankoko
Ko duro soke o, alabankoko
Oya break dance, ko duro soke o
Ti o ba fe ole dab, dab, dab
Ehen ehen

Verse 2:
The pikin wey dem carry for back no know say journey far
Gbogbo biz girl ko easy bere lowo jenifer
Na only the pesin wey know go tell you the true story
After all the said and done I give God all the glory
Help me yolo o, yolo Yolo

Chorus:
Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo
Yolo Yolo Yolo
Locate your partner dance yolo
Yolo Yolo Yolo Yolo
Give happiness a chance
Yolo Yolo Yolo
Oya komole, alabankoko
Ko duro soke o, alabankoko
Oya break dance, ko duro soke o
Ti o ba fe ole dab, dab, dab
Ehen ehen
Blow the trumpet
Oya dance
Give me the beat
Give me the samba
Obrigado, Gracias
Ese ese

Outro:
Nagode

“Yolo Yolo” was launched on digital retailers and streaming services on January 9th via MCOMM, while the official music video directed by Meji Alabi arrived through Vevo on March 20th.



💥Seyi Shay | iTunes | Official Site | Twitter | Facebook | Instagram | Google+



Videoclipuri HD| Muzică noua
Dă o notă melodiei şi videoclipului de mai sus / Rate the song and the video above